Dy And Co Estate Management

Call Contact the business

Dy And Co Estate Management Lagos Nigeria

17/10/2026
OWANBE THING
05/09/2026

OWANBE THING

30/08/2026

Everybody dey chase money.

Everybody wan blow.
Big house.
Big car.
Big name.

And no be bad thing.

But make I ask you one question
After you don get everything, wetin you really get?

Because peace too na achievement.
To wake up without fear.
To sleep without your mind fighting you.
To look around and see people wey love you without agenda.
To eat your food and your body no dey calculate who you offend.
To enter your house and feel at home.

No be a popular person happy.

No be every man wey dey smile dey okay.
As you dey hustle for the big things
Abeg, no lose the small things wey money no fit buy.

A peaceful mind.
A free heart.
A good sleep.

If you get these things

My brother, my sister
You don achieve something wey plenty people never fit buy.
Peace no be small thing.
Peace na wealth.

Address

Ojodu Berger Isheri Road
Lagos

Opening Hours

Monday 09:00 - 17:00
Tuesday 09:00 - 17:00
Wednesday 09:00 - 17:00
Thursday 09:00 - 17:00
Friday 09:00 - 17:00
Saturday 09:00 - 17:00

Telephone

+2348037251910

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Dy And Co Estate Management posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Dy And Co Estate Management:

Shortcuts

Share

Category